alert

Naija

Etymology

From: English alert

Pronunciation

  • àlât

Play Play

Noun

  1. Text message sey money don enter person account.
    • Di part wey I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert.  — (My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
  2. Money
    • Na new month we dey and oga never still send alert.  — (It's a new month but our boss has not paid our salaries.)

Synonyms

sms, message

Translations

  • English: Credit

Verb

  1. Sey person hold im side strong.
    • Make papa and mama dey alert o, bad guys dey shine eye make dem kidnap pikin.  — (Parents should exercise caution regarding the safety of their children because kidnappers are on the prowl.)

Synonyms

gallant

Translation

  • English: to be vigilant