alert
Naija
Etymology
From: English alert
Pronounciation
âlàt
Definition
Sms for person phone sey money don enter person account.
Noun
- Sms sey money don enter person account.
- Di part way I like pass for Godwin song na dat part we e sey I don get alert. — (NSC_Odirin_2020, My favorite part of the lyric in the track Godwin is the point the musician says "his account has been credited".)
- Money
- Na new month we dey and oga never still send alert. — (NSC_Odirin_2020, It's a new month but our boss has not paid our salaries.)
Verb
-
- . — (NSC__Odirin 2020 )
Noun
kolo: to be crazy -- Definition in Naija?
- (frequency:Inf)
- E don dey kolo o. — Egbokhare _2020, He/she has gone crazy.
- and di place where dem dey care for pipul wey no well, those wey don old or those wey dey kolo; — (hildrights__1372, __no translation__)
- place where dem dey care for pipul wey no well, those wey don old or those wey dey kolo;* as dem arrest pikin as e dey dis Act for dis part— — (hildrights__1108, __no translation__)