Difference between revisions of "all"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | We use am show number of people or ting wey do someting plus including di one wey dey yarn. | + | We use am [[show]] number of people or ting wey do someting plus including di one wey dey yarn. |
===Determiner=== | ===Determiner=== |
Revision as of 13:49, 22 September 2020
Naija
Etymology
From English all
Pronunciation
- ɔl
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 362
- Frequency rank in NSC treebank: 51
- Frequency in raw corpus: 8280
- Frequency rank in raw corpus: 47
Definition
We use am show number of people or ting wey do someting plus including di one wey dey yarn.
Determiner
- Ok do dis one free, collect money for all dis one. — (IBA_05_Cobbler_DG__128, Okay, do this one for free, take money for all these ones.)
- case-cc (frequency:4)
Pronoun
- All of dem na… — (ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__202, All of them are...)
- All of us don… — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__38, All of us have ...)
Adverb
- nmod (frequency:654)
- And to crown am all, you go put your bitterleaf inside [...]. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__10, And to top it all, you'll put your bitterleaf inside.)
Derived forms
- at all
- first of all
- First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen. — (LAG_37_Soap-Making_MG__44, First of all, I will mix sulfuric acid with Texapon.)
- But first of all, you get to change your means of earning. — (WAZP_03_Education_MG__57, But first of all, you have to change your means of making money.)
Synonyms
- some 0.47 8816, many 0.39 4476, plenty 0.39 2558
Antonyms
- least 0.54 687,
Translations
- English: all (everything)