show

Naija

Etymology

From English: show

Pronunciation

  • ʃô

Play Play

Noun

  • Place where people dey go go groove.
  • E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
  • Tiwa perform for di show.  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme wey de dey show for tv or radio.
  • Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
  • Former governor of di state, Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (The former governor of the state, Duke was one of the bikers that was frequent on the program.)


Synonyms

Translations

  • English: party, programme on the media

Verb

  1. Make person dey express someting.
    • No be im fault. Na wetin you show am e use judge di matter.  — (It is not his/ her fault. He/she is considering the matter based on what you showed.)
    • Dat man get sense. E no quick gree make di man work for am. E know sey di man go dey show am sey e be better person make e fit get di job. As di man wait small, di man cast imsef.  — (The man is wise. He did not immediately agree to employ the man. He knew that the man will pretend to be a good person so that he can get the job. He waited for a while and the man exposed himself.)
  2. Make truth about someting or person comot.
    • But di proof wey dey di mata dey show sey na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
    • Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)
  3. Make person see someting.
    • E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to pass.)
    • Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
  4. Make person come somewhere.
    • Ose, you go show for dat side next week?  — (Bro, will you show up at the other place next week? )
    • Babe, person don dey call you, dey call you, when you go show naw?  — (Babe, we've been calling you repeatedly, when will you come?)

Related Forms

show face, show sense, show way

Synonyms

come

Translations

  • English: reveal, express, come, visit