alligator pepper

Naija

Etymology

From: English alligator and pepper

Pronunciation

  • àlɪ̀gétɔ́pɛ́pɛ̀

Play Play

Noun

  • Small small seed wey dey pepper for person mouth when de begin chew am.
  • Hope you know na alligator pepper dem dey chop if person dey vomit.  — (Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)
  • E bring alligator pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am.  — (katakata__102, He brought out the spicy seed and kolanut, and it was passed around for everyone to see before it was returned.)

Translations

  • English: spicy seed that is of the Aframomum danielli, citratum and exscapump species