Difference between revisions of "alligator pepper"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Small small seed wey dey make mouth pepper person wey dey chew am.
 
Small small seed wey dey make mouth pepper person wey dey chew am.
:*{{ux|dv|Hope you know na '''alligator pepper''' dem dey chop if person dey vomit. |(Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting cab be stopped by eating the spicy seed.)}}
+
:*{{ux|dv|Hope you know na '''alligator pepper''' dem dey chop if person dey vomit. |(Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)}}
 
:*{{ux|dv|E bring '''alligator''' pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am. |(katakata__102, He brought out the spicy seed and kolanut, and it was passed around for everyone to see before it was returned.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''spicy seed that is of the Aframomum danielli, citratum and exscapump species''
 
* English: ''spicy seed that is of the Aframomum danielli, citratum and exscapump species''

Revision as of 16:52, 4 March 2021

Naija

Etymology

From: English alligator and pepper

Pronunciation

  • àlìgétɔ̀ pɛ́pɛ̀

Play Play

Noun

Small small seed wey dey make mouth pepper person wey dey chew am.

  • Hope you know na alligator pepper dem dey chop if person dey vomit.  — (Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)
  • E bring alligator pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am.  — (katakata__102, He brought out the spicy seed and kolanut, and it was passed around for everyone to see before it was returned.)

Translations

  • English: spicy seed that is of the Aframomum danielli, citratum and exscapump species