Difference between revisions of "almajiri"

Line 25: Line 25:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
almajiri: Almajiri, which means seeker of Islamic knowledge, a system of Islamic Education in Nigeria., street beggers. --
+
almajiri: Person wey be sey e dey go islamic school wey be sey e dey beg join am.
 
+
#: {{ux|dv|Government build '''almajiri''' school. |(The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.( Egbokhare))}}
Definition in Naija?
 
*pesin wey no get anoda lifestyle pass to go islamic school and begs for survival.
 
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Government build '''almajiri''' school. |(The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.)}}
 
 
#: {{ux|dv|'''Almajiri''' dem dey beg for road. |(The almajiris are begging on the street.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Almajiri''' dem dey beg for road. |(The almajiris are begging on the street.)}}
 
#: {{ux|dv|politician dem don sabi how to use '''Almajiri''' dem to scata election. |(The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)}}
 
#: {{ux|dv|politician dem don sabi how to use '''Almajiri''' dem to scata election. |(The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)}}
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 14:29, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • alumajiri, amajiri

Etymology

from:Hausa

Pronunciation

  • àmádʒìrí

Play Play

  • àlùmádʒìrí
  • àlmádʒìrí

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 28823

The word is used more in written texts than orally.

Usage

De dey use am for north.

Noun

almajiri: Person wey be sey e dey go islamic school wey be sey e dey beg join am.

  1. Government build almajiri school.  — (The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.( Egbokhare))
    Almajiri dem dey beg for road.  — (The almajiris are begging on the street.)
    politician dem don sabi how to use Almajiri dem to scata election.  — (The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)

Adjective

almajiri: Almajiri lifestyle, outward appearance,

Definition in Naija?

  • how pesin look like, or, the meaning wey come from how pesin look or dress
  1. why you dey look like Almajiri pesin?.  — (why are you looking unkept?.)


Antonyms

Alfa, imam, mallam

Translations

  • English: Almajiri, which means seeker of Islamic knowledge, it is a system of Islamic Education in Nigeria., street beggars.