mallam

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: Hausa mallam wey mean teacher

Pronunciation

  • málàm

Play

Noun

  1. Man wey come from from north for Nigeria.
    • Many mallam dey Sabo dey flenjo.  — (There are many Hausa males enjoying themselves in Sabo.)
  2. Person wey dey lead prayer for mosque.
    • Mallam Isa don waka go mosque for prayer.  — (Cleric Isa has gone to the mosque for prayer.)

Synonym

Translation

  • English: teacher, imam, Hausa guy.