Difference between revisions of "almajiri"

Line 30: Line 30:
 
#: {{ux|dv|Politician dem don sabi how to use '''Almajiri''' dem to scata election. |(The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)}}
 
#: {{ux|dv|Politician dem don sabi how to use '''Almajiri''' dem to scata election. |(The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)}}
  
===Adjective===
 
almajiri: Almajiri lifestyle, outward appearance,
 
 
Definition in Naija?
 
* how pesin look like, or, the meaning wey come from how pesin look or dress
 
 
#: {{ux|dv|why you dey look like '''Almajiri''' pesin?. |(why are you looking unkept?.)}}
 
  
  

Revision as of 14:31, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • alumajiri, amajiri

Etymology

from:Hausa

Pronunciation

  • àmádʒìrí

Play Play

  • àlùmádʒìrí
  • àlmádʒìrí

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 28823

The word is used more in written texts than orally.

Usage

De dey use am for north.

Noun

almajiri: Person wey be sey e dey go islamic school wey be sey e dey beg join am.

  1. Government build almajiri school.  — (The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.( Egbokhare))
    Almajiri dem dey beg for road.  — (The almajiris are begging on the street.)
    Politician dem don sabi how to use Almajiri dem to scata election.  — (The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)


Antonyms

Alfa, imam, mallam

Translations

  • English: Almajiri, which means seeker of Islamic knowledge, it is a system of Islamic Education in Nigeria., street beggars.