almajiri
Naija
Alternative forms
- alumajiri, amajiri
Etymology
from:Hausa
Pronunciation
- àmádʒìrí
- àlùmádʒìrí
- àlmádʒìrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 28823
The word is used more in written texts than orally.
Usage
De dey use am for north.
Noun
almajiri: Person wey be sey e dey go islamic school wey be sey e dey beg join am.
- Government build almajiri school. — (The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.( Egbokhare))
- Almajiri dem dey beg for road. — (The almajiris are begging on the street.)
- politician dem don sabi how to use Almajiri dem to scata election. — (The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)
Adjective
almajiri: Almajiri lifestyle, outward appearance,
Definition in Naija?
- how pesin look like, or, the meaning wey come from how pesin look or dress
- why you dey look like Almajiri pesin?. — (why are you looking unkept?.)
Antonyms
Alfa, imam, mallam
Translations
- English: Almajiri, which means seeker of Islamic knowledge, it is a system of Islamic Education in Nigeria., street beggars.