almajiri
Naija
Alternative forms
Etymology
from: Arabic al-Muhajirun , From: Hausa Almajiranci
Pronunciation
- àmádʒìrí
- àlùmádʒìrí
- àlmádʒìrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 28823
Usage
De dey use am for north.
Noun
almajiri: Person wey be sey e dey go islamic school wey be sey e dey beg join am.
- Government build almajiri school. — (The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.( Egbokhare))
- Almajiri dem dey beg for road. — (The almajiris are begging on the street.)
- Politician dem don sabi how to use Almajiri dem to scata election. — (The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)
Related forms
Translations
- English: Almajiri, which means seeker of Islamic knowledge, it is a system of Islamic Education in Nigeria.