almajiri

Revision as of 17:52, 29 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Hausa almajiri, 'pupil'. Cf Arabic al-muhājir.

Pronunciation

  • àmádʒìrí

Play Play

  • àlùmádʒìrí
  • àlmádʒìrí

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 28823

Usage

De dey use am for north.

Noun

almajiri: Person wey be sey e dey go islamic school wey be sey e dey beg join am.

  1. Government build almajiri school.  — (The government built a school for the seekers of Islamic knowledge.( Egbokhare))
    Almajiri dem dey beg for road.  — (The almajiris are begging on the street.)
    Politician dem don sabi how to use Almajiri dem to scata election.  — (The politicians have perfected the use of almajiris to rig election.)

Related forms

alfa imam mallam


Translations

  • English: Almajiri, which means seeker of Islamic knowledge, it is a system of Islamic Education in Nigeria.