almajiri

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Hausa almajiri, 'pupil'. Cf Arabic al-muhājir.

Pronunciation

  • àmádʒìrí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 28823

Usage

De dey use am for North.

Noun

Person wey be sey e dey go Islamic school wey be sey e dey beg join am.

  • Government build almajiri school.  — (The government built a Koranic school. EGBOKHARE 2020)
  • Almajiri dem dey beg for road.  — (The Koranic school pupils are begging on the street. EGBOKHARE 2020)
  • Politician dem don sabi how to use almajiri dem to scata election.  — (The politicians have perfected the use of Koranic school pupils to rig election. EGBOKHARE 2020)

Related forms

Translations

  • English: Koranic school pupil.