almajiri
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Hausa almajiri, 'pupil'. Cf Arabic al-muhājir.
Pronunciation
- àlmádʒìrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 28823
Usage
De dey use am for North.
Noun
Person wey be sey e dey go Islamic school wey be sey e dey beg join am.
- Government build almajiri school. — (The government built a Koranic school. EGBOKHARE 2020)
- Almajiri dem dey beg for road. — (The Koranic school pupils are begging on the street. EGBOKHARE 2020)
- Politician dem don sabi how to use almajiri dem to scata election. — (The politicians have perfected the use of Koranic school pupils to rig election. EGBOKHARE 2020)
Related forms
Translations
- English: Koranic school pupil.