Difference between revisions of "amala"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am.
 
Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am.
#: {{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)}}
+
:*{{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)}}
#: {{ux|dv|Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow '''amala''' we dey make sense…? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)}}
+
:*{{ux|dv|Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow '''amala''' we dey make sense…? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)}}
  
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===

Revision as of 18:30, 9 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba amala meaning yam flour

Pronunciation

  • àmàlà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2603
  • Frequency in raw corpus: 13
  • Frequency rank in raw corpus: 6805

Noun

Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am.

  • All of dem dey deir mama house dey chow amala.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)
  • Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala we dey make sense…?  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)

Synonyms

akpu, starch

Translations

  • English: "Yam flour meal


 a plantain or yam flour stirred in hot water to form solid, eaten with sauce.