Difference between revisions of "amala"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
 
* Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
:*{{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)}}
+
:*{{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)}}
 
:*{{ux|dv|Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow '''amala''' we dey make sense…? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)}}
 
Revision as of 13:06, 21 March 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba amala (yam flour)

Pronunciation

  • àmàlà

Play Play

Noun

  • Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
  • All of dem dey deir mama house dey chow amala.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)
  • Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala we dey make sense…?  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)

Synonyms

akpu, starch

Translations

  • English: "Yam flour meal.