Difference between revisions of "amala"

Line 11: Line 11:
 
* Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
 
* Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
 
:*{{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)}}
 
:*{{ux|dv|All of dem dey deir mama house dey chow '''amala'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)}}
:*{{ux|dv|Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow '''amala''' we dey make sense…? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)}}
+
:*{{ux|dv|Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow '''amala''' wey dey make sense? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Were you told that I don't wish to stay at my mother's house to enjoy myself while I eat her nicely prepared amala?)}}
  
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===

Revision as of 13:12, 21 March 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba amala (yam flour)

Pronunciation

  • àmàlà

Play Play

Noun

  • Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
  • All of dem dey deir mama house dey chow amala.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)
  • Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala wey dey make sense?  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Were you told that I don't wish to stay at my mother's house to enjoy myself while I eat her nicely prepared amala?)

Synonyms

akpu, starch

Translations

  • English: "Yam flour meal.