amala
Naija
Etymology
From: Yoruba amala meaning yam flour
Pronunciation
- àmàlà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2603
- Frequency in raw corpus: 13
- Frequency rank in raw corpus: 6805
Noun
Na food wey de dey make with powder of yam or plantain and take soup chop am.
- All of dem dey deir mama house dey chow amala. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)
- Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala we dey make sense…? — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)
Synonyms
Translations
- English: "Yam flour meal
Noun
amala: a plantain or yam flour stirred in hot water to form solid, eaten with sauce. -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Na amala I wan chop today. — (It's amala I want to eat.)
- - (frequency:9)
- You sef, go chop amala, go chop fufu. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__386, You too should go and eat amala; go and eat fufu.)
- E get one place wey dem dey chop amala. — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__38, There is a shop where they eat Amala.)
Derived forms
Synonyms
- stout 0.87 12, suya 0.87 17, pineapple 0.86 7, nsala 0.86 5, flies 0.85 5, snacks 0.85 8, boli 0.84 6, poisonous 0.84 8, roasted 0.84 11
Antonyms
- stout 0.87 12, suya 0.87 17, pineapple 0.86 7, nsala 0.86 5, flies 0.85 5, snacks 0.85 8, boli 0.84 6, poisonous 0.84 8, roasted 0.84 11
Translations
- English: a plantain or yam flour stirred in hot water to form solid, eaten with sauce.