amala

Naija

Etymology

From: Yoruba amala meaning yam flour

Pronunciation

  • àmàlà

Play Play

Noun

  • Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
  • All of dem dey deir mama house dey chow amala.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, All of them are in their parents' houses enjoying the delicacy made with yam flour.)
  • Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala we dey make sense…?  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Did they tell you that I, I can't stay back in my mother's house to eat the palatable yam flour meal?)

Synonyms

akpu, starch

Translations

  • English: "Yam flour meal.