amala

Naija

Etymology

From: Yoruba amala (yam flour)

Pronunciation

  • àmàlà

Play Play

Noun

  • Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
  • All of dem dey deir mama house dey chow amala.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)
  • Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala wey dey make sense?  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Were you told that I don't wish to stay at my mother's house to enjoy myself while I eat her nicely prepared amala?)

Synonyms

akpu, starch

Translations

  • English: Yam flour meal, amala