Difference between revisions of "amebo"

Line 21: Line 21:
 
#:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}}
 
#:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}}
 
#:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}}
#* Na make person dey gossip
+
#* Na make person dey gossip.
 
#:*{{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough  gossip.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough  gossip.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg I no wan talk because if I mistake mention name, e go be like say I don do wetin dem dey cal '''amebo'''. |(NSC_Legbeti_2020, I wont speak otherwise if I drop names while talking, It will look like I'm leaking secrets)}}
 
Revision as of 12:14, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: Urhobo avwebọ (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.)

Usage

  • Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give de husband.

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3672
  • Frequency in raw corpus: 23
  • Frequency rank in raw corpus: 4990

Noun

    • Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
    • You be amebo.  — ( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)
    • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
    • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
    • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
    • Na make person dey gossip.
    • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)
    • I beg I no wan talk because if I mistake mention name, e go be like say I don do wetin dem dey cal amebo.  — (NSC_Legbeti_2020, I wont speak otherwise if I drop names while talking, It will look like I'm leaking secrets)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk