Difference between revisions of "amebo"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>  
 
===Usage===
 
===Usage===
*  Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give de husband.   
+
*  Na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give di husband.   
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3672
 
* Frequency in raw corpus: 23
 
* Frequency rank in raw corpus: 4990
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
+
* Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
#:* {{ux|dv|You be '''amebo'''.  |( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)}}
#:* {{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}}
#:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}}
+
:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}}
#:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}}
+
:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough  gossip.)}}
# Na make person dey gossip.
 
#:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough  gossip.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg I no wan talk because if I mistake mention name, e go be like say I don do wetin dem dey cal '''amebo'''. |(NSC_Legbeti_2020, I wont speak otherwise if I drop names while talking, It will look like I'm leaking secrets)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[aproko]], [[gbeborun]]
 
[[aproko]], [[gbeborun]]

Revision as of 00:41, 18 July 2021

Naija

Etymology

From: Urhobo avwebọ (or amebọ as Yoruba people dey call am, after de borrow am come deir language.)

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Usage

  • Na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give di husband.

Noun

  • Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
  • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
  • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
  • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk