Difference between revisions of "amebo"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From Urhobo: ''avwebọ'' (Na amebọ as Yoruba people dey call am, after de borrow am come deir language.) na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give di husband.
+
From Urhobo: ''avwebọ'' (Na amebo Yoruba people dey call am, after de borrow am enter deir language.) na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give di husband.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ámԑ̀bɔ́
 
* ámԑ̀bɔ́
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
 
* Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
:* {{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The gossipers ran away too.)}}
:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}}
+
:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)}}
:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}}
+
:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip.)}}
:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough  gossip.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_2020. They sat and gossiped till they were tired.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[aproko]], [[gbeborun]]
 
[[aproko]], [[gbeborun]]

Latest revision as of 11:33, 14 February 2024

Naija

Etymology

From Urhobo: avwebọ (Na amebo Yoruba people dey call am, after de borrow am enter deir language.) na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give di husband.

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
  • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The gossipers ran away too.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)
  • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip.)
  • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_2020. They sat and gossiped till they were tired.)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk