Difference between revisions of "amebo"

 
(17 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Yoruba'' a character in Village Headmaster, a Soap Opera''.
+
From Urhobo: ''avwebọ'' (Na amebo Yoruba people dey call am, after de borrow am enter deir language.) na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting  wey dey happen for house give di husband.
Avwebọ (or Amebọ as it's pronounced in some parts) is an Urhobo word meaning favorite wife in a polygamous home.
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ámԑ̀bɔ́
 
* ámԑ̀bɔ́
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3672
 
* Frequency in raw corpus: 23
 
* Frequency rank in raw corpus: 4990
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
+
* Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
#:* {{ux|dv|You be '''amebo'''.  |( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The gossipers ran away too.)}}
#:*{{ux|dv|'''Amebo''' people too don run. |(ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)}}
#:* {{ux|dv|'''Amebo''' or aproko be like fuel wey dem add join fire |(jw__1324, gossip can ignite crisis)}}
+
:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip.)}}
#:* {{ux|dv|All na '''amebo''' o. |(NST_cleaned__20493, It's all gossip)}}
+
:* {{ux|dv|Dem sidon do '''amebo''' tire. |(NSC_2020. They sat and gossiped till they were tired.)}}
#Na make person dey gossip
 
#:*{{ux|dv|Dem siddon do '''amebo''' tire. |(NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough  gossip.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg I no wan talk because if I mistake mention name, I don do '''amebo''' be dat |(NSC_Legbeti_2020, I wont dare call names otherwise, I will be spreading gossip)}}
 
#:* {{ux|dv|E go turn your phone into '''amebo''' wey dem fit use track you and come tiff everytin for am. |(bbc__2461, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[aproko]]
+
[[aproko]], [[gbeborun]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a gossip'', ''idle talk''
 
* English: ''a gossip'', ''idle talk''

Latest revision as of 11:33, 14 February 2024

Naija

Etymology

From Urhobo: avwebọ (Na amebo Yoruba people dey call am, after de borrow am enter deir language.) na di wife wey di man like pass for house wey di man marry many wife for Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give di husband.

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
  • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The gossipers ran away too.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can be like pouring fuel on fire.)
  • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip.)
  • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_2020. They sat and gossiped till they were tired.)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk