Difference between revisions of "aproko"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''urhobo''
+
From ''urhobo'':
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 07:03, 18 July 2021

Naija

Etymology

From urhobo:

Pronunciation

  • àpròkó

Play Play

Noun

Na make people or person dey gossip anoder person or people

  • You dey do aproko.  — (Egbokhare_2020. You are gossiping.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw_1324, _Gossip can incite crisis.)
  • Some people tink say na only women dey do aproko, but some kain men sabi do aproko pass women.  — (NSC_Legbeti_2020. Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip