aproko

Revision as of 11:23, 30 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: urhobo

Pronunciation

  • àpròkó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 15
  • Frequency rank in raw corpus: 6494

Noun

Na make people or person dey gossip anoder person or people

    • You dey do aproko.  — (Egbokhare_2020. You are gossiping.)
    • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw_1324, _Gossiping can act like fuel addeto burning fire_)
    • Some people tink say na only women dey do aproko, but some kain men sabi do aproko pass women.  — (NSC_Legbeti_2020. Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip