Difference between revisions of "area"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Di place wey [[different different]] people dey stay. |
#:*{{ux|dv|Dis '''area''' for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. |(bbc__40278, The area in Cameroon is prone to Boko Haram attacks.)}} | #:*{{ux|dv|Dis '''area''' for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. |(bbc__40278, The area in Cameroon is prone to Boko Haram attacks.)}} | ||
#:*{{ux|dv|As person dey waka pass dey '''area''', one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. |(bbc__17317, While passing by the area, a conspicuous place is Ajegunle.)}} | #:*{{ux|dv|As person dey waka pass dey '''area''', one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. |(bbc__17317, While passing by the area, a conspicuous place is Ajegunle.)}} |
Revision as of 07:16, 18 July 2021
Naija
Etymology
From: English area
Pronunciation
- áríà
Noun
- Di place wey different different people dey stay.
- Dis area for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. — (bbc__40278, The area in Cameroon is prone to Boko Haram attacks.)
- As person dey waka pass dey area, one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. — (bbc__17317, While passing by the area, a conspicuous place is Ajegunle.)
- Aha dat, dat place na rugged area. — (NST_cleaned__18275, That particular axis or area is known for nefariousness.)
- Na wewe people, settings or levels.
- You hear any news for area? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news in our circle?)
- Dem sabi her for area as Miss Environment. — (bbc__29466, She is known in the locality as Miss Environment.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: area