area

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English area

Pronunciation

  • ˈɛriə

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 31
  • Frequency rank in NSC treebank: 336
  • Frequency in raw corpus: 1919
  • Frequency rank in raw corpus: 197

Noun

area: no definition -- Definition in Naija?


  1. case-det (frequency:466)
    Unilag people dey for dat area  — (deuber__2168, __no translation__)
    Jesus know di people for dat area.  — (JOS_18_Xtian-Preach_M__13, Jesus knew the people in that area.)
  2. det (frequency:248)
    How di area dey be?  — (KAD_29_Boys-Talk_DG__96, How is the area ?)
    Ehn ere dey di area.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__24, Eh Women are in the area.)
  3. - (frequency:85)
    Area boys  — (bbc__16134, __no translation__)
    We be area boys too.  — (KAD_25_Celestine_M__8, We are also area boys.)
  4. case (frequency:46)
    You hear any news for area?  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news about this place?)
    Dem sabi her for area as Miss Environment.  — (bbc__29466, __no translation__)
  5. amod (frequency:30)
    if I wan go new area, na Pidgin, I go dey speak.  — (NST_cleaned__32837, __no translation__)
    But many area people say all dis one no be true.  — (bbc__22986, __no translation__)
  6. nmod (frequency:26)
    Moi Girls Secondary dey Kibera area of di capital city.  — (bbc__67551, __no translation__)
    Na of CMS primary school, wey dey Bariga area of di state.  — (ja102__3444, __no translation__)
  7. det-nmod (frequency:22)
    Dem go the area of Caesarea Philippi.  — (jw__1021, __no translation__)
    Dis area for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack.  — (bbc__40278, __no translation__)
  8. dep-det (frequency:14)
    Di, di area of…  — (BEN_37_French-President-Marriage_DG__3, The, the area of...)
    as na dat area we food dey come from.  — (bbc__186, __no translation__)
  9. amod-det (frequency:13)
    e destroy di whole area.  — (bbc__69115, __no translation__)
    For, for, for dis kind area, na…  — (IBA_10_Recession_DG__155, In... in... in this kind of setting, it's...)
  10. dep (frequency:8)
    Aha dat, dat place na rugged area.  — (NST_cleaned__18275, __no translation__)
    As person dey waka pass dey area, one community wey go quick catch your eye na Ajegunle .  — (bbc__17317, __no translation__)
  11. advmod (frequency:5)
    Area where di accident happen  — (bbc__16141, __no translation__)
    Later, e come go area where publisher no too dey to help dem.  — (jw__2290, __no translation__)
  12. cc-det (frequency:3)
    Dem say for dat community, na im dey epp chook eye for dia security problem and dat one don epp reduce di way thief di come di area.  — (bbc__29630, __no translation__)
    Dis plan wey never begin na to bring thousands of people wey run from Bama and di area around am, but tori be say e never clear where those wey gree return go carry head put.  — (bbc__42494, __no translation__)
  13. cc (frequency:2)
    Cholera outbreak for Nigeria get connection wit food wey don spoil, bad water and area wia no clean.  — (bbc__25526, __no translation__)
    For di streets and area, e dey hard to find anybodi wey want Mr Mugabe to remain for office, na wetin Mr Harding talk, but to talk about how e wan begin comot office and who go take over after everything go take time.  — (bbc__51364, __no translation__)
  14. acl-det (frequency:2)
    Di robbers land di area for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di area wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman.  — (bbc__38030, __no translation__)
    Di robbers land di area for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di area wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman.By di time di robbers finish dia bad-bad work, dem don steal millions of naira.  — (bbc__38032, __no translation__)
  15. nmod-obj (frequency:2)
    Dem rescue four children along with di 19 women Lagos State Police Command say dem don burst wetin dem say na one 'baby factory' detention camp for Ikotun area of di state and rescue nineteen pregnant girls between di ages of 15 and 28.  — (bbc__29452, __no translation__)
    Tori won give conditional approval to Turkey pipo, to dey fit travel without visa to Europe passport-free area of Schengen. De say, dis move, na part of one of di deal-dem, wey Turkey sign, to take dey enjoy, as dem agree to dey take back migrant-dem wey don already cross over di Aegean sea enter Greece.  — (ja102__4710, __no translation__)

Related forms

Synonyms

  • town 0.80 761, village 0.78 764, place 0.71 2592, community 0.69 840, villages 0.67 163, road 0.66 1516, camps 0.66 78, building 0.66 450, jos 0.65 196

Antonyms

  • town 0.80 761, village 0.78 764, place 0.71 2592, community 0.69 840, villages 0.67 163, road 0.66 1516, camps 0.66 78, building 0.66 450, jos 0.65 196

Translations

  • English: no definition