aro

Revision as of 17:07, 7 December 2020 by 102.89.2.220 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba (the location of a standard Psychiatric hospital in Nigeria)

Pronunciation

  • árò

Play Play

Noun

  1. Na anoder way dem dey take talk about any matter wey concern craze for Naija.
    • You be correct aro sha.  — (NSC_Legbeti_2020. You are a real lunatic.)
    • Everybodi dey fear now o. All di aro people escape from hospital yesterday.  — (NSC_Legbeti_2020. The mentally ill patients escaped from the hospital yesterday and so everyone now live in fear.)
    • Anybody fit form say im be aro .  — (NSC_Legbeti_2020. Anyone can pretend to be mad.)
  2. Na name of place where dem dey treat mad people for Nigeria.
    • The Doctor dey work for aro .  — (NSC_Legbeti_2020. The doctor works at the Psychiatric hospital at Aro, Abeokuta.)
    • Not until dem carry Mr. Johnson reach aro before im craze begin get cure.  — (NSC_Legbeti_2020. Mr Johnson's mental problem could not get cure until he got to the psychiatric hospital at Aro.)

Synonyms

Translations

  • English: Naija euphemism for lunacy.