Difference between revisions of "as"

 
(20 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
+
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English as
+
From English: ''as''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* as
+
* às
 
<sm2>Pcm-ng-as.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-as.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-as.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-as.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 521
 
* Frequency rank in NSC treebank: 39
 
* Frequency in raw corpus: 18271
 
* Frequency rank in raw corpus: 26
 
 
 
 
 
===Definition===
 
as: im dey show basis for comparision
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 +
* Word wey de dey use dey compare two tings together.
 +
:* {{ux|dv| Hope sey '''as''' you dey command people upanddown, you dey reward dem '''as''' much '''as''' dem dey work.  |(I hope that as you are belting out commands, you reward them as much as they work.)}}
  
 
+
====Relateded forms====
# - (frequency:52)
+
* [[as in]]
#: {{ux|dv|Women no dey make '''as''' much '''as''' man. |(bbc__101183, __no translation__)}}
 
 
 
# dep (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|We even get video coverage '''as''' well. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__75, We even have video coverage service as well.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* like
+
* [[like]]
 
 
 
 
====Translations====
 
* English:
 
 
 
===Preposition===
 
as: such an extent
 
 
 
 
 
# - (frequency:17180)
 
#: {{ux|dv|'''As'''... |(BEN_36_Clever-Girl_MG__27, As...)}}
 
#: {{ux|dv|'''As''' Mr. |(deuber__6238, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:645)
 
#: {{ux|dv|'''As''' in… |(ENU_32_Football-And-Money_DG__200, As in...)}}
 
#: {{ux|dv|'''As''' in! |(NST_cleaned__42563, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|'''As''' Jehovah make Jesus King. |(jw__2457, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dog farmers say dem no go gree '''as''' goment ban dog meat |(bbc__43118, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Even '''as''' rasta man dey here. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__24, Rasta man is here.)}}
 
#: {{ux|dv|Even '''as''', di Information Minister Hassan Ismail tok say di HQ dey cleared completely. |(bbc__47457, __no translation__)}}
 
# discourse (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|'''As''' eh... |(NST_cleaned__35818, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So '''as''', '''as'''… |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__151, So as... as...)}}
 
# conj:dicto (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|'''As''', I forgive her. |(BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__60, As... I forgive her.)}}
 
#: {{ux|dv|If I go village, '''as''', na, no carry akpu, |(ONI_16_Thief_DG__194, If I go to the village, as...it's... didn't carry akpu.)}}
 
# advcl (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''As''' funny '''as''' it may sound and '''as''' joking '''as''' I might be, na so serious, di matter dey o. |(NST_cleaned__36495, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So all dese old mama wey full ground, all of dem go dey wan mah I carry mic '''as''' small '''as''' I were. |(NST_cleaned__161, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|De kidnap happen just '''as''' President Biya di take oath for rule kontri for de next seven years and for make sure say security tight for town e declare public holiday. |(bbc__27532, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kondengui prison boil yesterday '''as''' Anglophone prisoners for Kondengui central prison komot cover pot di nack'am sing, for show dia anger say de conditions for prison no good. |(bbc__62579, __no translation__)}}
 
# advmod-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Even '''as''' wen all dem go halla say I no fit do am, dem fit and dem dey do am. |(bbc__47454, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Annie, tell BBC say she dey try to finish all the Tilapia wey dey her hand, even '''as''' though ban dey. |(bbc__15480, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|For example, dem fit translate am '''as''' “who” or “whom”. |(jw__36553, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tory out from di two hour meeting, e confam to newtory-pipo say, turu-turu kata-kata dey inside di APC party, b’cos of di senate presido wey ein kak-now and '''as''', Yakubu Dogara, kak now '''as''' di speaker of di house of Rep, wey bi wetin di party no bin want. |(ja102__5058, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Many pipo dey hail di 76-year-old singer '''as''' di 'Queen of Soul' |(bbc__65545, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''as''' dem also don adjourn dia general sitting to di number 24 day of September, 2019. |(ja102__1658, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But '''as''' for money to manage dis disaster... |(bbc__21554, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di 2018 appropriation bill bin increase to N9.1 trillion from N8.6 trillion wey e be before and '''as''' at yesterday, pipo bin dey expect say na by di end of dis week dem go pass di budget. |(bbc__30360, __no translation__)}}
 
# dep-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Gbedu '''as''' in… |(NST_cleaned__5083, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di NFF, e say, di reigning African women cup of nations champion, go follo participate inside one four–contri invitational tournament, wey go shele for, China '''as''' from on di number 17 to 20 day of January. |(ja102__254, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But with dis judgement, belle sweet her '''as''' now, she know say judiciary no dey corrupt. |(bbc__23782, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|where d correct pipul wey dey in charge no gree for am '''as''' e bi for dis part, dem go take paper tell am— why dem no gree ; |(hildrights__1420, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[as in]]
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: To such an extent or degree
+
* English: ''as''

Latest revision as of 12:17, 14 February 2024

Naija

Etymology

From English: as

Pronunciation

  • às

Play Play

Adverb

  • Word wey de dey use dey compare two tings together.
  • Hope sey as you dey command people upanddown, you dey reward dem as much as dem dey work.  — (I hope that as you are belting out commands, you reward them as much as they work.)

Relateded forms

Synonyms

Translations

  • English: as