like

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English like.

Pronunciation1

  • láìk

Play Play

Pronunciation2

  • làìk

Play

Adjective

  • Make someting be like anoder ting.
  • Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business  — (NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.)
  • E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do like am.  — (Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)

Translations

English: like

Preposition

  • As someting dey be.
  1. Mgbo no dey like dat before.  — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
  2. Ehn she go don born, she go don born like, like three sha.  — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have given birth to about three kids indeed)

Related forms

Translations

  • English: as

Verb

  • Make someting sweet person belle.
  1. I like am.  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
  2. Who like you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
  3. {ux|dv|I go, I go do anyting wey I like. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}


Synonyms

sweet belle, love

Translations

  • English: Like