as

Revision as of 12:17, 14 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adverb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: as

Pronunciation

  • às

Play Play

Adverb

  • Word wey de dey use dey compare two tings together.
  • Hope sey as you dey command people upanddown, you dey reward dem as much as dem dey work.  — (I hope that as you are belting out commands, you reward them as much as they work.)

Relateded forms

Synonyms

Translations

  • English: as