Difference between revisions of "ashawo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Woman wey im work na to dey [[doke]] for money. | #Woman wey im work na to dey [[doke]] for money. | ||
− | #:* {{ux|dv| E be '''ashawo'''. |(Egbokhare_2020, | + | #:* {{ux|dv| E be '''ashawo'''. |(Egbokhare_2020, She is a prostitute.)}} |
#:* {{ux|dv| Dem build am for area wia '''ashawo''' dey patrol wella. |(bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)}} | #:* {{ux|dv| Dem build am for area wia '''ashawo''' dey patrol wella. |(bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)}} | ||
#Man wey dey [[doke]] women upandown. | #Man wey dey [[doke]] women upandown. | ||
− | #:*{{ux|dv| Dat guy na '''ashawo''', fine girl no dey pass im front.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is | + | #:*{{ux|dv| Dat guy na '''ashawo''', fine girl no dey pass im front.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)}} |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
* [[ashi]], [[papa ashawo]] | * [[ashi]], [[papa ashawo]] | ||
Line 18: | Line 18: | ||
* [[olosho]] | * [[olosho]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''prostitute'' | + | * English: ''prostitute, promiscuous'' |
Revision as of 14:53, 23 March 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba ase (person) and owo (money)
Pronunciation
- àʃáwó
Noun
- Woman wey im work na to dey doke for money.
- E be ashawo. — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
- Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella. — (bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)
- Man wey dey doke women upandown.
- Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: prostitute, promiscuous