Difference between revisions of "ashawo"

Line 12: Line 12:
 
#:* {{ux|dv| Dem build am for area wia '''ashawo''' dey patrol wella. |(bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem build am for area wia '''ashawo''' dey patrol wella. |(bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)}}
 
#Man wey dey [[doke]] women upandown.  
 
#Man wey dey [[doke]] women upandown.  
#:*{{ux|dv| Dat guy na '''ashawo''', fine girl no dey pass im front.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)}}
+
#:*{{ux|dv| Dat guy na '''ashawo''', fine girl no dey pass im front.|(NSC_2020, That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
* [[ashi]], [[papa ashawo]]
 
* [[ashi]], [[papa ashawo]]

Revision as of 18:25, 17 April 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba ase (person) and owo (money)

Pronunciation

  • àʃáwó

Play Play

Noun

  1. Woman wey im work na to dey doke for money.
    • E be ashawo.  — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
    • Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella.  — (bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)
  2. Man wey dey doke women upandown.
    • Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front.  — (NSC_2020, That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: prostitute, promiscuous