ashawo

Naija

Etymology

From: Yoruba ase (person) and owo (money)

Pronunciation

  • àʃáwó

Play Play

Noun

  1. Woman wey im work na to dey doke for money.
    • E be ashawo.  — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
    • Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella.  — (bbc__33343, It was built in an area where prostitute reside.)
  2. Man wey dey doke women upandown.
    • Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That man is a whore, and a beautiful girl doesn't go without his notice.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: prostitute