ashawo

Revision as of 18:25, 17 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba ase (person) and owo (money)

Pronunciation

  • àʃáwó

Play Play

Noun

  1. Woman wey im work na to dey doke for money.
    • E be ashawo.  — (Egbokhare_2020, She is a prostitute.)
    • Dem build am for area wia ashawo dey patrol wella.  — (bbc__33343, It was built in an area where prostitutes reside.)
  2. Man wey dey doke women upandown.
    • Dat guy na ashawo, fine girl no dey pass im front.  — (NSC_2020, That man is promiscuous, he tries to sleep with everyone.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: prostitute, promiscuous