Difference between revisions of "ashooke"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for [[correct]] occasion. | Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for [[correct]] occasion. | ||
− | :*{{ux|dv|Na so di bride and groom wear '''ashooke''' for dier traditional wedding begin snap photo like | + | :*{{ux|dv|Na so di bride and groom wear '''ashooke''' for dier traditional wedding begin snap photo like sey tomorrow no dey.|(NSC_2021, The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 16:25, 23 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba aso meaning cloth and oke meaning top
Pronunciation
- áʃóòkè
Noun
Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for correct occasion.
- Na so di bride and groom wear ashooke for dier traditional wedding begin snap photo like sey tomorrow no dey. — (NSC_2021, The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Woven cloth of the Yoruba people