Difference between revisions of "ashooke"
(11 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''aso'' meaning ''cloth'' and ''oke'' meaning ''top'' | + | From: Yoruba ''aso'' meaning ''cloth'' and ''oke'' meaning ''top''/''rural'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* áʃóòkè | * áʃóòkè | ||
− | <sm2>Pcm-ng-ashooke.f.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-ashooke 2.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-ashoooke.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton material come design am make e get different different fine fine colour den con wear am for [[correct]] occasion. | |
− | + | :*{{ux|dv|Na so di bride and groom wear '''ashooke''' for dier traditional wedding begin snap photo like sey tomorrow no dey.|(The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)}} | |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[asoebi]] | *[[asoebi]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[Buba]] | + | * [[Buba]], [[asoebi]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''Woven cloth of the Yoruba people'' |
Latest revision as of 14:25, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba aso meaning cloth and oke meaning top/rural
Pronunciation
- áʃóòkè
Noun
- Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton material come design am make e get different different fine fine colour den con wear am for correct occasion.
- Na so di bride and groom wear ashooke for dier traditional wedding begin snap photo like sey tomorrow no dey. — (The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Woven cloth of the Yoruba people