Difference between revisions of "ashooke"

Line 14: Line 14:
 
Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for [[correct]] occasion.
 
Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for [[correct]] occasion.
 
    
 
    
:*{{ux|dv|Na so di bride and groom wear '''ashooke''' for dier traditional wedding begin snap photo like se tomorrow no dey.|(NSC_2021, The groom and bride wore aso-oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)}}
+
:*{{ux|dv|Na so di bride and groom wear '''ashooke''' for dier traditional wedding begin snap photo like se tomorrow no dey.|(NSC_2021, The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 22: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''woven cloth of Yoruba people''
+
* English: ''Woven cloth of the Yoruba people''

Revision as of 16:24, 23 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba aso meaning cloth and oke meaning top

Pronunciation

  • áʃóòkè

Play

Noun

Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for correct occasion.

  • Na so di bride and groom wear ashooke for dier traditional wedding begin snap photo like se tomorrow no dey.  — (NSC_2021, The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Woven cloth of the Yoruba people