ashooke

Revision as of 16:21, 23 August 2021 by 102.89.0.144 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba aso meaning cloth and oke meaning top

Pronunciation

  • áʃóòkè

Play

Noun

Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for correct occasion.

  • Na so di bride and groom wear ashooke for dier traditional wedding begin snap photo like se tomorrow no dey.  — (NSC_2021, The groom and bride wore aso-oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: woven cloth of Yoruba people