ashooke
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba aso meaning cloth and oke meaning top
Pronunciation
- áʃóòkè
Noun
Yoruba people cloth wey de dey take hand weave from cotton plant come design am make e get different different fine fine colour den come wear am for correct occasion.
- Na so di bride and groom wear ashooke for dier traditional wedding begin snap photo like se tomorrow no dey. — (NSC_2021, The groom and bride wore Aso-Oke at their traditional wedding ceremony and went on a photo spree.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Woven cloth of the Yoruba people