Difference between revisions of "aspro"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na person wey dey form [[fone]] dey speak grammar like sey na correct [[oyibo]] e be.   
+
* Person wey no be [[oyibo]] but sabi yarn like sey e na [[oyibo]].   
:*{{ux|dv|Dat guy dey form '''aspro'''. |(Egbokhare_2021, That guy is trying to speak in a British accent.)}}
+
:*{{ux|dv|Dat guy dey form '''aspro'''. |(Egbokhare_2021, That guy is faking a British accent.)}}
:*{{ux|dv|Since he come from yankee na im e don dey do'''aspro'''. |(NSC_Legbeti_2021. He has been speaking with a British accent since he returned from abroad.)}}
+
:*{{ux|dv|Since he come from yankee na im e don dey do '''aspro'''. |(NSC_Legbeti_2021, He has been speaking with a British accent since he returned from abroad.)}}
:*{{ux|dv|'''aspro''' English no go help you for police station o. |(NSC_Legbeti_2021. Speaking with foreign accent wont help you at the police station.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Aspro''' no go help you for police station o. |(NSC_Legbeti_2021, Speaking with foreign accent wont help you at the police station.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''one who tries to speak in British accent''
 
* English: ''one who tries to speak in British accent''

Revision as of 23:47, 18 August 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àspró

Play Play

Noun

  • Person wey no be oyibo but sabi yarn like sey e na oyibo.
  • Dat guy dey form aspro.  — (Egbokhare_2021, That guy is faking a British accent.)
  • Since he come from yankee na im e don dey do aspro.  — (NSC_Legbeti_2021, He has been speaking with a British accent since he returned from abroad.)
  • Aspro no go help you for police station o.  — (NSC_Legbeti_2021, Speaking with foreign accent wont help you at the police station.)

Translations

  • English: one who tries to speak in British accent