aspro

Revision as of 19:54, 26 February 2021 by 154.66.37.51 (talk) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àspró

Play Play

Noun

Na person wey dey form phoone dey speak grammar like sey na correct oyibo e be.

  • Dat guy dey form aspro.  — (Egbokhare_2021, That guy is trying to speak in a British accent.)


Translations

  • English: one who tries to speak in British accent