aspro

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àspró

Play Play

Noun

  • Na person wey dey form fone dey speak grammar like sey na correct oyibo e be.
  • Dat guy dey form aspro.  — (Egbokhare_2021, That guy is trying to speak in a British accent.)
  • Since he come from yankee na im e don dey doaspro.  — (NSC_Legbeti_2021. He has been speaking with a British accent since he returned from abroad.)
  • aspro English no go help you for police station o.  — (NSC_Legbeti_2021. Speaking with foreign accent wont help you at the police station.)

Translations

  • English: one who tries to speak in British accent