aspro

Revision as of 23:47, 18 August 2021 by 197.210.47.147 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • àspró

Play Play

Noun

  • Person wey no be oyibo but sabi yarn like sey e na oyibo.
  • Dat guy dey form aspro.  — (Egbokhare_2021, That guy is faking a British accent.)
  • Since he come from yankee na im e don dey do aspro.  — (NSC_Legbeti_2021, He has been speaking with a British accent since he returned from abroad.)
  • Aspro no go help you for police station o.  — (NSC_Legbeti_2021, Speaking with foreign accent wont help you at the police station.)

Translations

  • English: one who tries to speak in British accent