Difference between revisions of "atokintu"

Line 14: Line 14:
 
*Sey person dey tell [[anoder]] person make e marry am.
 
*Sey person dey tell [[anoder]] person make e marry am.
 
:* {{ux|dv|Musa dey '''atokintu''' am. |(Egbokhare_2020. Musa is wooing her.)}}
 
:* {{ux|dv|Musa dey '''atokintu''' am. |(Egbokhare_2020. Musa is wooing her.)}}
:* {{ux|dv|De way Chuks take stand with Ngozi, e be like say '''atokintu''' tings dey go on. |(NSC_Legbeti_2021. Chuks appears to be wooing Ngozi by their stance.)}}
+
:* {{ux|dv|De way Chuks take stand with Ngozi, e be like sey '''atokintu''' tings dey go on. |(NSC_Legbeti_2021. Chuks appears to be wooing Ngozi by their stance.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 09:48, 18 July 2021

Naija

Alternative forms

  • atokinto

Etymology

From: English talking to

Pronunciation

  • àtɔ́kîtù

Play Play

Verb

  • Sey person dey tell anoder person make e marry am.
  • Musa dey atokintu am.  — (Egbokhare_2020. Musa is wooing her.)
  • De way Chuks take stand with Ngozi, e be like sey atokintu tings dey go on.  — (NSC_Legbeti_2021. Chuks appears to be wooing Ngozi by their stance.)

Synonyms

Translations

  • English: woo