Difference between revisions of "atokintu"
(→Verb) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Sey person dey tell [[anoder]] person make e marry am. | *Sey person dey tell [[anoder]] person make e marry am. | ||
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Two of una don start to dey do '''atokintu''' abi? |(NSC_2022, The both of you have started wooing yourselves, right?).)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| No be by atokintu o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye. |(NSC_2022, It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[toast]] | * [[toast]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''wooing'' |
Revision as of 15:33, 23 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talking to
Pronunciation
- àtɔ́kíntù
Verb
- Sey person dey tell anoder person make e marry am.
- Two of una don start to dey do atokintu abi? — (NSC_2022, The both of you have started wooing yourselves, right?).)
- No be by atokintu o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye. — (NSC_2022, It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)
Synonyms
Translations
- English: wooing