Difference between revisions of "atokintu"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * àtɔ́kîntù |
<sm2>pcm-ng-atokintu.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-atokintu.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-atokintu.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-atokintu.m.ogg</sm2> |
Revision as of 09:49, 18 July 2021
Naija
Alternative forms
- atokinto
Etymology
From: English talking to
Pronunciation
- àtɔ́kîntù
Verb
- Sey person dey tell anoder person make e marry am.
- Musa dey atokintu am. — (Egbokhare_2020. Musa is wooing her.)
- De way Chuks take stand with Ngozi, e be like sey atokintu tings dey go on. — (NSC_Legbeti_2021. Chuks appears to be wooing Ngozi by their stance.)
Synonyms
Translations
- English: woo