Difference between revisions of "atokintu"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
*Sey person dey tell [[anoder]] person make e marry am. | *Sey person dey tell [[anoder]] person make e marry am. | ||
:* {{ux|dv| Two of una don start to dey do '''atokintu''' abi? |(NSC_2022, The both of you have started wooing yourselves, right?).)}} | :* {{ux|dv| Two of una don start to dey do '''atokintu''' abi? |(NSC_2022, The both of you have started wooing yourselves, right?).)}} | ||
− | :* {{ux|dv| No be by atokintu o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye. |(NSC_2022, It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)}} | + | :* {{ux|dv| No be by '''atokintu''' o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye. |(NSC_2022, It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:34, 23 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talking to
Pronunciation
- àtɔ́kíntù
Verb
- Sey person dey tell anoder person make e marry am.
- Two of una don start to dey do atokintu abi? — (NSC_2022, The both of you have started wooing yourselves, right?).)
- No be by atokintu o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye. — (NSC_2022, It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)
Synonyms
Translations
- English: wooing