atokintu
Naija
Alternative forms
- atokinto
Etymology
From: English talking to
Pronunciation
- àtɔ́kĩ́tù
Verb
- Sey person dey tell anoder person make e marry am.
- Musa dey atokintu am. — (Egbokhare_2020. Musa is wooing her.)
- De way Chuks take stand with Ngozi, e be like say atokintu tings dey go on. — (NSC_Legbeti_2021. Chuks appears to be wooing Ngozi by their stance.)
Synonyms
Translations
- English: woo